Title: Bicycle

Artist: Dacode (POJ Beatz)

Size: 4.46mb

Song Lyrics:

Wahala be like wetin again oo.

Wahala be like bicycle.

e no dey te to roll oo, wahala be like bicycle.

I wan tell you oo, story for bible.

Adam and Eve (ee), dem chop forbidden fruit.

God tell them make dem no chop am, dem no dey hear oo.

serpent say make dem chop am, dem come dey chop oo.

as dem chop am, eye come clear, dem come dey run ooo.

Wahala be like wetin again oo

Wahala be like bicycle.

e no dey te to roll oo, wahala be like bicycle.

Bicycle (Mp3 download): Dacode (POJ beatz)