The way Nigerian sends someone on an errand will leave you confused!

Man: Go and buy me bathing soap. If Lux na N70 buy am, but if Lux no dey, buy Joy soap. If Lux dey but dem dey sell am N80 and joy soap na N70 buy Joy soap but if Lux and Joy soap na N80 buy Lux soap. If the 2 soaps no dey buy anyone wey good wey be N70.

Me: bros abeg, wetin u wan really buy?

#Proudly Nigeria